You are viewing a single comment's thread from:

RE: SC-S24W5: Anime.

in Steem4Nigerialast month

Person wey organize the contest sef don rush give me 9.8/10.
Carry 10/10 give one girl like that wey e dey eye. Plus him other country people. Things like this dey make people give up on steemit. They no know 😂😂.
Anyway, thanks for the beautiful comments.😘

Sort:  
 27 days ago 

Hahhahahahahah😂😂😂😂