Sort:  

I don pass you already...🤣🤣

I beg no pass
Help me talk to ndi oga them to remember me 😂

Ahh boss you don enter 77
Abeg show me way ni
Are my a stone?

😁😁😁. Na your lead I dey follow oh. They milestone no easy.

😏🥹😥😩