Just The Blame

in #writing11 days ago

I even dey read thinking say sumtin new don happen.
Abegi Man U pipo, nor worry ursef shaThis guy na baller. I no just know why he is not rated on that high level yetShould I blame inconsistency or injuries, but this guy ball na Pedri levelAs Una dey insult us when pedri dey get injuries.


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Baller my footBellingham is the best midfielder in the world presentlyNah why Don Carlo no rate m and even Xabi won’t rate himDivide am by 10, den add Una LW, we fit considerI know you will say this.

This one way dey play strikerIs it cus he has goals than pedri
Aside that what does he have against my pedriSo belly no dey better team howAs belly carry trophies you no talk that one