@NAIJAPIDGIN HOTSEAT SHOW
My pipu, my pipu, how una dey? Hope say everything dey sama good for una zone.
@naijapidgin talk say GOOD MORNING from this region, even though say steel no follow we plans, everything go the OK .
Any question?
👦 WETIN DEY HAPPEN TODAY NA?
As una don know wetin dey sup for Sundays and if u neva know, make I dey yarn you like this say na @NAIJAPIDGIN HOTSEAT SHOW wan sele like this.
👦 WHO BE THE GUEST SELF?
Haaa, so una no know where I dey go since, make I jex tell you wu the guest go be even though Una no go pay.
Tonight, we gonna be welcoming one kain steemit icon for we hotseat wey we all know as @mediahousent.
Thats how its gonna be, come meet @mediahousent for @naijapidgin hot seat show tonight, full of fun and the likes..
👦 WHAT TIME SELF?
Again, so u no dey even follow us since, na wa oo
Well, the time neva change from the normal 7:50pm
7:50 GMT
No naija time.......
👦 VENUE NKO?
Iyaf finish like this, so u don't know?
Well, our venue neva change as well...
DISCORD nooni!
If u neva join, follow here
If you know am come hear am talk today and if you never know am come make you know am today as we promise say plenty better things go happen
Oyah nah come one, come all, come with your friends, neighbors and family.
👦👦👦👦👦 OK na, we go hit there..
I dey gbadun una
No forget to upvote