Welcome me to stemmit guys

in #introduced3 years ago

Part 1

FB_IMG_16544653131844601.jpg

Here goes nothing
My name is hassan Muslim well sound weird right
Im a Nigerian a lagosian
Na we dey rule naija
If you get nice
If u don't forget about it
Back to what i was saying
I be omo eko correct one no try me oooooo you go collect

I grew up in Lagos the island to be precise
That time lagos red oooooo
Who no sabi lagos no sabi anything
Life has been good and bad and also lovely