You are viewing a single comment's thread from:
RE: Naijapidgin hotseat with @surpassinggoogle
Una try. I go like show for dis una matter. But i wan know whether @surpassinggoogle na omo naija fellow? I don hear the guy tori wella and na my naija people dey always talk about am. Make una no vex na ask I ask ooo.
Yes the guy nah true naija pikin
Correct.