NEIGHBOR WAHALA

in #busy6 years ago

My country people Una Weldon ooo,Na Una own person the talknologist where dey hail Una.
Na serious matter were i carry come today make we chuck mouth put inside am an Na for akwaibom state for Nigeria en happen ooo.
My neighbor charge en phone for my another neighbor socket where dey outside en house person come thief the phone.the person were get the phone come accuse the neighbor were get the house. Yawa Don gas as dem no see the phone and the person were get the phone Don come go juju collect otumokpo come bury for the place where en charge the phone for person frontage. En no reach one week the neighbor pikin come die and the guy come see en phone.
Abeg my country people Wetin Una say make them do this guy other make them free am?
I wan specially hail @wafrica, @surfyogi and my ogbonge friend @jackdogho. Abeg no forget to upvote this post come comment wetin you think say this my neighbor for do for this pikin were die so and en no dey compulsory say Una Must use pidgin because I wan make everybody torchlight this matter.
But make Una no still forget say tomorrow Na my own sister birthday and Na Una support I wan carry buy cake give am.FB_IMG_15234567771522229.jpg

Sort:  

My dear na serious matter you talk so ooo. If na me I go arrest the person o.... But my answer na just for the purpose of the question ooo if not who fit kill my pikin? 😕