You are viewing a single comment's thread from:
RE: A Soliloquy: Business and Businesses
Ol'boy, all this big, big grammar wey u dey blow for hia??? Mmmmmm, you go wound person ooooo.
All I know be say business na wetin we dey take chop, period!!!!
Cheers
Posted using Partiko Android
No mind me joor. Despite this , no whale even upvote me! Lolll