Writing It Out
You just take us back to discussion wey them fire him wan cry
Viktor Gyokres go shock all of una
Gyokeres completed passes in minutes, stoppable on his day 🔥
Lol .. dis fan base sha
When u sign hojlund for m and played rubbish throughout last season but just one preseason game for gyokeres 😂😂
Pikin wey go bright na from small u go know
It gonna be very long season 😭😭
Na wvery giving opportunity I wan dey attack now
Because it’s all about the moment
If arteta do not do well or win any tittles this season
He deserves a sack
I hear say them beat arsenal
And madueke still come miss pk
I Don write am down self
Na end of season I dey wait to sign and send am
Holjund first season was good…na last season just fuck am up because of the club
Them go buy ojuelegba ibrahimovic
Sesko self go chop insult
Live in the moment tomorrow belongs to God
He had goals last season sef despite our disaster. Won more trophies in the premier League than your starboy Saka. Go rest
After signing plenty of flops from abroad, man u are signing only EPL proven players. It will help them
Let’s hope he will do well
Can you do a breakdown of the final prize?
Epl proven that’s what we want.
Not those agbako wey we dey buy
Na why I no want sesko
I fon dey admire am before them born am self
Walahi that one still better sesko
Villa dey demand for higher fee
If we really want him we will negotiate
Na just three clubs fit do this thing for England
Manchester united
