Trying It Out For Real

and Chelsea, If Arsenal try finish th even dele ali no fit play for them
Just dey give you self hope. Go check the salary una offer them and the salary other clubs wey bid for them offer them, Newcastle offered more. They were looking at his age and resale value. We are not talking about fail here
Other clubs still didn’t offer upto what you offered
Bidding fee and salary go and check
Newcastle were prepared to offer any amount
Walahi, this fan base dey on a different level
Man U fans with narratives Sha Una like to dey feel special . We even gave him deadline
Offer more of what?
In fact, cos of his attitude of agreeing personal terms with two teams, na wetin even make us slow down on the pursuit cos we see him as an indecisive person
People wey say sesko rejected arsenal
Newcastle no offer sesko better money?
M very sure, una go talk say he reject Arsenal too cos he dey wait for Man United
Bro the guy dey collect k per week excluding bonus
He will surely leave that club bro
Una go settle down push yeye narrative online and the rest go jump on am like sheep
The thing dey funny me I swear
Especially arsenal fans… Easily trigger
I am more of an agenda person noe
It isn’t about shining
No dey talk wetin no happen
Una fan base dey fond of that bs
U no suppose talk normally
Imagine this cold weather when you suppose enjoy your sleep but in your dreams na arsenal matter
Exactly what I said earlier yesterday was later said on a podcast yesterday evening about why Newcastle even think of signing sesko
Ur club offered more
Shey the English hard to understand
This is the definition of rent free in your head
Check cunha