The Liverpool Draw

in #bloglast month

One guy traits here na to dey feel the pains of other club because he can't sleep
Heyaaaa


image.png
Source

If we win West, then Liverpool ddrawsCity and then we to to win foresForest then Liverpool has to City, and we come to Anfield and flog Liverpool... Nah, the nonsense wey full all this barren boys brain bdis... The audacity.. I will panic if a Chelsea woman de-chases me for the table, than arsenal.
Eddie Howe forgo 'em, Emem Juju yesterday for house come de play nonsense
Na number wey, I changed, and I lost chats. This energy no dey two weeks ago
Why e go de when I de top wit points and ur brain mk u feel like say na una de first.. My goal now is to let u know till the end of the season that football is not played on WhatsApp
I do not understand this year's energy this morning. If it makes you sleep well, sha
Any chat stillbringsg till makes any senI sstillstilll de the first position with points clear... So wallow in ur pains sirwill
I soon go to sleep cos I still have to go the night shift later... But I wantto make ur breakfast taste like Joe⁩ nyash bfr I sleep 😀
Thank God you go finally see sleep. The past draws no make you see sleep
Heya
Baba leave that club go de support Chelsea female te.. Ur pains de pain me ah swr
U deserve happiness
U can't be a Nigeria and an Arsenal fan at the same time
If you did not sleep well today, tell me. Maybe no,t because some Arsenal pains still dey trouble you
Gudmon, you are usually clean when u type even long messages.
This very short one managed to have a typo in it.
Why won't it? The words shake even you.🙂
Come and drink tea first.Make youu calm ur nerves, Baba
No worries if na lag u de just drop location when they confirm us chpions mk I buy u two bottles mk u heal small
I'm fine. I sleep well. Na you dey drop epistle since

Gay Man... My nyash is cover.
Baba no de use this emoji de hide tears oo.. Last warning
Wetin they sweet me be say bfr we evn play una we Don win league.. You, Arteta and is boys go give us guard of honor
When you wake,p, tag me. That's if the pains no continue.
We will keep praying for .him
That one na fool sometimes
Tears everywhere