Telling It Right
How much was Rice + Kai Havertz last season? And why didn't you ask the question then?😂People wey no sell even chicken but only buy de shout say them do great business lmao 😂When last Arsenal make 50m from player sales?But wait..
Do you notice Chelsea Arsenal deal is always very fast? Those two have good relationship o😃Even there ancestor no sell player for that price talk more of now.. The audacity to post tht first nonsense shock meNet or not net, na amount used to buy the players
So what is the fussU dey insult Chelsea for spending 2b in 3years niOmo 😂.. The thing no de reach 2 days and HERE WE GO.. Like how?😂That one no mean say they don sell close to a billion.. There is diff BTW banter and factU go jus burst out from no where post wetin na only u go readBut na u cascade this news before na.
Na old news. EnjoyThe coach is begging.
Wisdom.Norgaard na food poison but white na from last match..
Even Zubi forced himself to play last week..
Thank God for depth nowCan Chelsea beat West Ham in their home?With the nonsense wey Chelsea play last weekShey u go talk say ovibro go win Madrid because them play nonsense days ago?😄Westham wey Sunderland pipe like tif
