Physically Challenging
The way these technical team dey gather CR7 enh, u go think say na him be d coach 🤣🤣🤣It's like sporty netwrk bad oo. I no fit play gamesNa even physically challenged werey oI swr...

When dey push m comot for Field, I shock oThunder go fire that Newcastle soonThat Newcastle just dey annoy me🤧And one person dey here say him Dey support them oo🙄Na bcos they never see replacement.. Isak for don go since..
Uno go blame themFunny thing is, if I club wants to sell a player wether or not the player contract remaining 3-4 years, they won’t care, they will just sell the player anyways even when the player doesn’t want to go but when I player wants to leave a club, they will start painting him bad because he wants to leaveAbeg make dem tell Leipzig to leave am for Bayern.
Kompany con dey be like Howe for market e be like to attract plater dey hard amHe is a small coach what did u expectTheir own also dey dia body jor. Replacement talk nor be the whole truth.
Let dem enjoy, las las they can't keep him.Anyone not contented with their playing time can ask for a move the club told themNa same tin I wan talk oo..
My fone jus de fall from my handNa low budget tiki taka Madrid de playThis one na Eki tike no b tika takaNa why Barcelona dey collect that league like waterBy now premier league we never even see goalsWood my uncle daddy first born son first sonVini wey be say if baba hold ball nobody fit collect am beforeNa since rodri matter the guy just dey play nonsenseE come worst..
Wetin Ibrahim de do wey rodrygo no fit doThis is a shameful performance with all due respectAnd they can't cross cos of lack of physical presence in the box..
Mbappé is not a standing 9Him only bad na sey him no de press, but he more than makes up for it with his offensive displayNa just olobuhuku people full squad with am