Its A Priviledge
Read the athletic or follow more accurate people,Do u know how long Fab linked sesko to even Arsenal in this transfer window? I bid that never happened Everything Arsenal and sesko was even last window, not this one Well, na Fabrizio Sha, una go believe am .

U can follow Oinstein Sha Na expo I give u, Oya
Does what you underline equate to salary which you claimed newscastle offered sesko more salary?
Chill first Na even salary matter I talk earlier and he say Newcastle offer sesko €m more
I dey follow am too I no wan chill jare United fans like to dey push unverified narratives Sesko that even agreed terms with both club, I can bet with anything that where the issue dey gan gan, no Man United fan in this group know am, And u see him mentioned it? U dey ask for source when u don’t even know the actual issue Tell me the actual issue, then I will bring u fact, Where we offered more, tell me I like to dey press people neck for afternoon I asked u a simple question of why do u think sesko deal is taking forever since transfer started Abi no be same sesko Chelsea walked out on? Chelsea wey dey sign everything declined offer Cos I am finding it difficult to understand Una take United priority sef is even Jackson ahead of season, Do u know that? Them no get sesko at all, Na una werey director wake up to the PR news and fell for it.
Sesko wey be werey I tell you say e agent present the guy as messi to Arsenal na I dey ask am since where the issue dey, he no gree talk, Not yetSo, until una bid before una get interest? No be interest before bidding? Jesu