In His Mind

in #blog10 days ago

None don do for my side sha


image.png
Source

I no even sabi them and them no dey active
E come be like epl refs and other tes Don get this arsenal dark arts.. they knew a player from arsenal go Wan push the opponent to in other for arsenal te mates to stay onside.. these players kuku dey fall easily and ref dey blow free kick straight
Omo see potential red card oh
Dem don comot Garnacho
Forest don set better trap. I don't know what Calafiori was thinking.

Naturally, the smart Forest coach will instruct them exploit the trap heavily.

The Bayern Munich boy will be set to exploit the trap he created.

I dey fear that danger
What kind of defending is that? Just seeing the replay.

Surely u shud see ur keeper coming na. Onana is just suffering at this club bcos of poor players.
Aha Tierney on for Calafiori in the nd half
This Nwaneri is limited playing from the right
Is that not these defender that recieved a red card?
What has it got to do with the goal?
It means e dey e body before and the keeper shud know that bcos dey train togeda
We see it countless times in football...

Once ur keeper is coming out, relax oh thou defender and block the attacker.
Shey partey Don dey answer to his rape case nii?
U for ask whether he go party na
I just don't understand his exclusion with no explanation from prematch conference
Exclusion from the starting ?
Shuo na earthquake if Partey start for bench, such that Arteta must explain b match?