Figtinh Still Ahead
U dey ignore big time... Just free m
Thanks bro

Source
Someone gave me the expo already and I pass
That means I was busy.. Nothing concern me o... I de respond to everything..no be like say anybody go beat me lol
Lol
Smallest JOE don wake up
Everybody gets traits in this group.
Just observe.
No cause flooding o
Arsenal don win already
I dey sell MTN data at cheaper rate ooo
Omoh e no easy for wolves
They have accepted their fate already
No worry
We no get mind
Allow calculator man make e come calculate the angle of elevation wey e Wan use Carry
Bloggers sha.
Mum may be thinking of something else
This Injury might define the important match we have with Jude absent again
After all these papers na still AK u carry.. Kai.. School na sc
I buy my st motor with this Ak money o
Na wetin i de talk na
He doesn't see the main point
Leciester should just go back home
Oh na West H? No na, how dey wan take beat this Potter te before.
Na to go back home go sit-down.