Bringing Joy Along

in #bloglast month

Oh naysayers

Hide behind the emoji and wallow in pains sir... League wey u Don win inside ur head few days ago.. Typical barren boys
Just admit you don't sleep well let's know where to start...if my pain dey cause you this 😀
I go de remind the almighty formula e use calculate points till end of season
Just de hide ur pain behind the emoji.. E de sweet me... Calculator fc
Them say Chelsea no gree close gap. Now Arsenal sef the run from the gap..

Chelsea refused to catch Liverpool, now Arsenal de fear Nunez
I just dey happy say I know the source of your sleepless nights
He better as masaca don tell una say una no de hustle league than one club wey they leave in denial and them useless
Manchester united fit their half two left legs yesterday won a match sef
call nes cuz they don they come back reality
I saw something yesterday. I no talk
But if Arsenal had prepare for this season they for try carry league shaaa
Heyaaaaa
Arsenal wey follow Leicester city drag league and still bottle can never give anyone sleepless night, na una arrogance like say una Don carry any meaningfu things for years de surprise me
Here

E don clear this one for eye finally
Every season then go give themselves hope only to start praying for others downfall for them to win instead of praying for ther own club to win... If there is another word for useless is arsenal
My brother.. That club ok only prepares for Next Season o
When things are good suddenly you get voice
Tag a message I ignored?


image.png
Source

He no get wen u ever tag me when I no reply... I go de press ur neck till end of season..
You read but later later in the day you go answer especially when Una dey lose
Na only this message I been ignored
He de find wetin go console the shock arteta shock with false hope
You go form busy for work... every time...go sleep make my pain disturb you again