You are viewing a single comment's thread from:
RE: Beer Drinking Contest Episode 2: How Fast Can You Drink A Bottle Of Beer?
Bros ewuoso.... people like us wey nor dey drink beer nko?
Wetin we go come do?
Do yoghurt drinking contest na.... 2 packs...
Na me go first submit entry😂😂
I will think about it
Please do my Broda...